And me I no to Like to dey fumble
Call odogwu make he throw the money bundle by bundle
For this life wey we dey omo no be by muscle
So if na Keke wey you dey or na team shuttle ehh
I bring dem the Vibe yeah
I give dem the Vibe (vibe vibe)
Fit loosey your mind (mind mind)
I bring them the Vibe yeah
We giving dem Vibe yeah yeah
Way that we move e dey make dem wan dance
Them never seen a guy like this
E was rough omo feeling this since the 90s
I was kicking and kicking
Now I'm just out here chilling
Catch me in the booth while I'm spitting
Gyal dem catch soo much feelings
No send nobody wey no be say money miss road