When I say Guitar, you say Boy
Girls dey call my phone oh no
Drink some liquor smoke some big stuff
Saci pass me bolo lo lo lo
Bad man T on the mic, you know
I push more weights than Corleone
You know say life is all about the money
I just wan stack am dey go ioio
I don dey chase this GOLD for long, dem suppose SIMI
I no go rest until dem see me for their TV
Dem wan try dribble who? Dem forget say I be Maldini.
Stepped in the room no face no case you cannot see me.
(I don dem chase this GOLD for long, dem suppose see me)
Since '99 when I come through, nobody badder
Everyday me I gats come first
Can't argue cause there's no contest
Niggas talking without context
Since '99 when I come through, nobody badder
Everyday me I gats come first
Can't argue cause there's no contest
Niggas talking without context
Anything wey wan suffer suffer me, Omo back to sender
Oluwa no fit lose guard me
So everyday, I come online
Na owo I dey find all night long
If niggas been dey try combine
The money for dey long like pipe
Every time we link up, abnormal spendings
Me and my niggas confirming (confirming)
Every time we link up, abnormal spendings
Me and my niggas confirming (confirming)
I don dey chase this GOLD for long, dem suppose SIMI
(dem suppose) Chase this GOLD for long, dem suppose SIMI
Since '99 when I come through, nobody badder
I don dey chase this GOLD for long, dem suppose SIMI
(The only man wey dey record song (laughs)
The only man wey we dey see for studio every time
I don dey chase this GOLD for long, dem suppose SIMI