Carry my done done carry my done
as a day for pot make a done
make a day done done make a day done
as a day for pot make a done
carry my done done carry my done
as a day for pot make a day done
make a day done done make a day done
Alaye make you leave bany
carry your hustle put for front
na that time you get sense ooo
abro make you leave kpekus
carry your hustle put for front
na that time you get sense ooo
Na mami water wey a see for church
you day jump jump you dey do do
you day come my way you won come shop
you day shake shake you day jump jump
you day come my way you won come chop
you day do do you day shake shake
you day come my way you won come chop
you day jump jump you day do do
you day come my way you won come chop
to get the good life no be chocko
wetin a day cap na legit ooo
na kpekus daddy day cap you so
you day comprison my caprison
make you do well make your future shine
make e shine like police man touch.
hustle make you leave whining
hustle for this money ooo
commot eye for skin tight ooo
make you no off light oooee
shay you won look nice ooo
a we day ball the money long
the money long say we no go stop
make she day call she go day call
where my phone I no day see my phone ooo ah
say the matter wey dey for my head everyday
abo bi if I no get this money na wetin i gain
Alaye make you leave bany
carry your hustle put for front
na that time you get sense ooo
abro make you leave kpekus
carry your hustle put for front
na that time you get sense ooo
As we day ball say the money long
the money longe no go stop
make she day call she go day call
where my phone I no day see my phone ooo ah.