It's your favourite rapper on the microphone
Tao Oshomo Abdulazeez Kamorudeen, O sha ti mo bo she nlo now
A.k.a p***y magnet, a.k.a your Mummy's baby daddy, Oya naw
I'm in love with this owo (i'm in love)
Person wey wan make e stop, o ma sh'ofo
If the mandate no fit stand, make e joko oo
Raba no dey but we party every saturday
We no fit to stop to dey jaye o ee
Make a wish i'll be your genie
Stop the cap and stop the beanie
Your boyfriend wanna be me
All these girls won je n simi
Dem say they wanna see me
So far gone, you can't see me
Even for sapa we gara gather dey
Best in oil still no power
No gree for dem their father
I'm in love with this owo (i'm in love)
Person wey wan make e stop, o ma sh'ofo
If the mandate no fit stand, make e joko oo
Raba no dey but we party every saturday
We no fit to stop to dey jaye o ee