Sometimes this life dey wowo
Make the man dey pray on god
Lot of shit i don take for what
I no fit come suffer for nothing
Shebi na who fuck up be em fault
I dey grind i dey steady dey hustle
Dey my lane i dey reach for the throttle
Never show where e go hurt you
Wetin dey kpa dey kpa i dance i dance
Oh lord take away my sorrows
No let dem follow me drag
I no go force dem to believe
Never discuss wetin go beeee
Make your B no go turn to C
Just tryna give it all to the top on right now
Told my nigga put me on to the top right now