Collect collect collect and forget
If I no get I go dey vex calamity for head
Collect collect collect and forget
Who dey sleep I dey bomb who go help me collect
Shamayan eja nla bundle bundle dey throwaway
Plenty bankroll for my wallet If you no get dem go forget you
Memory no dey for street sability on repeat
As the planning dey align 442 don dey palash
They wonder where we dey go? Wavy level
Where we dey go? Wavy level
They wonder they wonder they wonder
They wonder they wonder they wonder
They wonder they wonder they wonder
Loke loke alijunna pushing my P on a low low
Mo shima dey be ti made na why I dey humble
Base on one or two kpolo kpolo tonight I go turn up
Zero to hundred miles per hour I dey raise an
They wonder where we dey go? Wavy level
Where we dey go? Wavy level
They wonder they wonder they wonder
They wonder they wonder they wonder
They wonder they wonder they wonder