E dey speak better things
Advocate legal legal things
Agbara nbe with authority
Ma lewon bo de ma lewon lere
Emikemi gbogbo won masare toripe
The blood dey work no be cho cho cho (the blood dey work no be cho cho cho)
The sacrifice no be Kanayo(the sacrifice no be kanayo)
The blood dey work no be cho cho cho( the blood dey work no be cho cho)
Blood of Jesus no be cho cho cho( the blood dey work no be cho cho cho)
You ma you sabi wetin you the do to ball omoh na sacrifice
You say na grace but you dey with red wrapper and candle you no dey sleep for night
But my sacrifice is better
The blood of Jesus dey amplify my effort proper mix engineer
The blood dey cover me, shey you never get the intel?
angel of death pass over me joor, see the blood for my lintel
And I dun cross to the better side, Pharaoh, No try to even chase
His blood paid it once, and for all. This one no be high purchase
The blood dey work no be cho cho cho (the blood dey work no be cho cho cho)
The sacrifice no be Kanayo(the sacrifice no be kanayo)
The blood dey work no be cho cho cho( the blood dey work no be cho cho)
Blood of Jesus no be cho cho cho( the blood dey work no be cho cho cho)
I hope say you know say , we've been saved by the blood of the Lamb ba?
So when the blood dey speak e dey speak no be cho cho cho no be lamba
The blood dey work no be cho cho cho (the blood dey work no be cho cho cho)
The sacrifice no be Kanayo(the sacrifice no be kanayo)
The blood dey work no be cho cho cho( the blood dey work no be cho cho)
Blood of Jesus no be cho cho cho( the blood dey work no be cho cho cho