Sometimes Sometimes Sometimes I be thinking wild
Be like for the moment I dey sink inside
And my mind be blazing from the noise outside Sometimes Sometimes Sometimes I be thinking wild
Be like for the moment I dey sink inside
And my mind be blazing from the noise outside
Too many stories wey dem me when I’m outside
Dey make me wanna loose my focus when I’m inside
I’m just tryna make it up and live my best life
Let me light the maryjane now gimme rizla
Say me tell you nothing change when distant
I’m just trying get to work on my big plans
Say for the life only jah wey dey give chance
A real life no be one with a filter
I’m used to the lifestyle
Shey you know me I got your back
Every day me I dey on jah
We be chilling chilling on a fast life
So brother man no stress me
(Me I go shamaya tonight, Me I go shamaya tonight)