Say I just dey with my woman all night
Make she give me good vibes
Say make she cool my mind
Give me feels that me need now
Make she rub my chest so tight
Make she give me good vibes
Cause everything Wey me dey see say na ment
No Get time for people wey dey vex
Make dem give me peace that me need
Call all the girls wey go ease up my stress
Another one wey cool up my mind tonight
If you no wan hear you be zombie
If you too dey stress you be zombie
If you no wan hear you be zombie
If you too dey stress you be zombie
When me and the liquor combine
You go know say mo ma fun won one time
We mash up the place, me and my guys
You know the vibes (You know the vibes)
Ko ma ro, baby give me the samba
Pass me the Henny make I cool my mind
No go come dey form like you be OG
Kele dey for here, them dey blow trees
She dey feel am, E dey sweet am
If you no wan hear you be zombie
If you too dey stress you be zombie