I fit give you my life my soul
yeah yeah oh no yeah yeah
I be calling I be texting I'm chatting
no replying to my Facebook and my snap ting
but you tell me you go gbemi sori
you won't play me like a dummy negal
Goal digger your father your brother
but you tell me you go gbemi sori sori
Shay na u dey burst up my brain oo
U dey make me dey go insane
Shey na u dey burst up my brain oo
U dey make me dey go nana
U dey make me dey go nana
Hmmmm Ebami wa keytura mi Ni bololo
Ebami wa ketura mi Ni bololo
Ebami wa ketura mi Ni bololo
Ebami wa ketura mi Ni bololo
Tin ba niki sare me i go dapada {if i run me i go come back}
edakun malor keturah {please don't go keturah}
Me i dey near you me i no go far
Any man wey try you, omo mo fowe bouncer uuhu
If i give you love i give you times two
You be my strawberry, i be your boo
If i high me i no go use you catch cruise cause you be my boo
Hmm Ebami wa keytura mi Ni bololo
Ebami wa ketura mi Ni bololo
Ebami wa ketura mi Ni bololo
Ebami wa ketura mi Ni bololo
WRITERS
Festus Adebayo Olayiwola, Remedy sound, Olamikan Ajide, Freeziebeat