Ethical music welcomes you to Cloud 9
For your safety and the safety of those around you
Please remind seated with your seat belts fastened and keep the isles clear
Because we're ready for Teekay
Cbout to call up on my dealer
Cbout to call up on my dealer
Cbout to call up my bitch
Cbout to call up my bitch
How many bottles of manya
Hours many kpolis and Kprass
I no come here to dey follow dey laugh like a fool
Many many things be like say dem be lie but na true
How many things e go take till you know
How many times I go show you till know
How many times you go jonze till you know
See I'm better then the best Omo you can never got o
I be living like a king o
Omo shoutout to my gee cfro Ken and Capello
Cnd the games we dey book o
I say shoutout to Trivo push me the kush o
Cbout to call up on my dealer
Cbout to call up on my dealer
Cbout to call up my bitch
Cbout to call up my bitch
How many bottles of manya
Hours many kpolis and Kprass
No go dey no go dey calculate money wey never drop make you no go regret am
How many bottles you go manyatell me how much I go pay
Ngozi dey my apartee when I no go rejoice
I dey roll with Mary Jane cos na she dey give me joy
She say make I go her joysticks
She say make I give her backshots
Teekay pass me MJ make I light up
Unbelievers them go run fall astray
When I spray hard currency
Hmm I dey wait for miracle
Everyday I pray for more dollars
Pray I never stop, pray I go dey ball
Cbout to call up on my dealer
Cbout to call up on my dealer
Cbout to call up my bitch
Cbout to call up my bitch
How many bottles of manya
Hours many kpolis and Kprass
Then I nack am like Yoruba drum
Never stop if I never cum
Even if na until the kingdom