LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Judas (feat. Kabex)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Yo man
Many things going on wrong
People facing different problems
You gat to kick your head up stay focus
Too many people
With a different problems
Nothing's go impress you
Many life don condemns
And dis Life go fuvk u
Nobody decent
You dey reason one or two
But the street so wicked here
You know as he dey be
Everybody na Judas
Even bible say that
Say this life no balance eeeh
So I do my things
And I hustle difference
Just too get some percent
Make nobody stress me here
Omo iya mi gbagbe (GBA gbe eeeh)
To ba lowo ko Jaye ( jaye eeeeee)
No need to salaye
Cos this life no balance eeeh
Omo iya mi gbagbe (GBA gbe eeeh)
To ba lowo ko Jaye ( jaye eeeeee)
No need to salaye
Cos this life no balance eeeh
Many things lowa lokan mi melo mo fe so
Gbogbo eru family lori melo mo fe so
Ogbo laye gba professor
Ma sare ju ibo ma sun le violence take it by force werey laye gba ko fe so
Omo oba tani ko wu ko wa lamborghini
Soda kawo egbe wo gucci koma wo gini
Eyemu ego now ogini
Olowo laye bato won buru gan koda fadeyi oloro laye bato
Idunu won ni katoro kanle ni kosi
Koto ton gbe nle wadunu awa ode ni kosi
Sugbon baba lafi se oniduro awa odeni wale
A kin se sokoto to yo belt e awa o deni wale
99 problems to wa nta toba si nbe
Executo zero problem alake oma si ni ife
So oba ni wono ni ibikan ma give up padi mi
Life is a bloody risk so oma need lati keep up padi mi
You know as he dey be
Everybody na Judas
Even bible say that
Say this life no balance eeeh
So I do my things
And I hustle difference
Just too get some percent
Make nobody stress me here
Omo iya mi gbagbe (GBA gbe eeeh)
To ba lowo ko Jaye ( jaye eeeeee)
No need to salaye
Cos this life no balance eeeh
Omo iya mi gbagbe (GBA gbe eeeh)
To ba lowo ko Jaye ( jaye eeeeee)
No need to salaye
Cos this life no balance eeeh

WRITERS

Adekinle Vincent, Abdul Olakunde

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid, Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence