LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Money (feat. Nuzak)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Niggas on desk
Niggas don't dull gat hands on desk
My money on my mind
247 omo boy iyanu ashele

My hands on the trigger
Your money or your life got blood in my eyes
My money on my mind
247 omo boy iyanu ashele

Don't go there
My money fit they hi you like opo
Don't go there
I fit to kill obi cause of ego

Don't go there
My money fit they hi you like opo
Don't go there
I fit to kill obi cause of ego

Money on my mind
247 I hustle
Dem they fight on my
Say this small boy don they bubble

Abi you no god
Wey they strength in me we dey bless my hustle
Money fame yes I gat it
1 billion van yes I gat it

Mon jaye mi lo
Am living my life me no send nobody
Am rucking their city
Am young and rich them dey call me don daddy

Mo lowo mo saye
Mo fomo mo gbomo mukulu muke e
Ferrari bugatti big daddy
I get them and me i no they send

Niggas on desk
Niggas don't dull gat hands on desk
My money on my mind
247 omo boy iyanu ashele

My hands on the trigger
Your money or your life gat blood in my eyes
My money on my mind
247 omo boy iyanu ashele

Don't go there
My money fit they hi you like opo
Don't go there
I fit to kill obi cause of ego

Don't go there
My money fit they hi you like opo
Don't go there
I fit to kill obi cause of ego

What the fuxk if happing in town
Niggas put your hand on the ground
Put your rifle by your side now
Never dose off and never loose guard

We gat to make it up
We gat to round it up we gat to keep shifting up
Cus if not is over
We gat a lot that need to be done

Money must be made
Money must be made illegal or legal
Money must be made
Money must be made illegal or legal

Money must be made
Money must be made illegal or legal
Money must be made
Money must be made illegal or legal

Niggas on desk
Niggas don't dull gat hands on desk
My money on my mind
247 omo boy iyanu ashele

My hands on the trigger
Your money or your life gat blood in my eyes
My money on my mind
247 omo boy iyanu ashele

Don't go there
My money fit they hi you like opo
Don't go there
I fit to kill obi cause of ego

Don't go there
My money fit they hi you like opo
Don't go there
I fit to kill obi cause of ego

Don't go there
My money fit they hi you like opo
Don't go there
I fit to kill obi cause of ego

Don't go there
My money fit they hi you like opo
Don't go there
I fit to kill obi cause of ego

WRITERS

Adekinle Vincent

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid, Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Anger

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

Race and ethnicity