Sapa dey do me like say make I fly fence
Waiting be my gain if I die at the end
Sometimes I just won dey with no stress
But as he dey do me too pass my strength
But I turn them to blessings
And your bae keep on calling
On steady income but billing po gan
On steady income but billing po gan
Make my blessings no dey seize
Make somebody pray for me
And am on a cash out mission
Oro owo sha lo jami ni san
Oro owo sha lon jami ni san
Oro owo sha lon jami ni san
I dey reason many things on my mind
Cause I get many doings on my mind
What you thinking are you thinking what am thinking gan
On steady income but billing po gan
On steady income but billing po gan
Make my blessings no dey seize
Make somebody pray for me
And am on a cash out mission
Oro owo sha lo jami ni san
Oro owo sha lon jami ni san
Oro owo sha lon jami ni san