I no be jesu I no go fit solve all your issues
The ones wey I fit do … surely me I go do …
Them wan lock me for voodoo….
make dem no carry my fufu ,
make I no rise and subu…(yee ,yee)
So What is the gain of a man ooo…
wey still con die for nothing
Baba please don’t leave me like this ……
dem be Dey looku down on me
Bad days and pains will fade away
I stay humble mio shakor jiya
E no mean say I go carry last
my Blessings only coming from Jah jah jah
Please don’t take me faraway
Eni toba lo le dhalaye oooo
Please don’t take me faraway
Eni toba lo le dhalaye oooo
PUBLISHERS
Lyrics © RECORD FINANCIAL PUBLISHING, Sentric Music, Audiam, Inc.