When Monalisa say that she needs something
Now she don dey move funny
Because I no run the pa early
cnd when she fuck up she don't even say sorry
Except sometimes when know say she go later need something
Why you come dey do like say
She come dey do like sayy
she come dey use me dey play
Now she don dey whyne me God abeg
Say she go change o Chakam I don snap am
Before she go Dey form for me
Cause I know that's what she'll do
When Monalisa say that she needs something
Now she don dey move funny
Because I no run the pa early
cnd when she fucks up, she don't even say sorry
Except sometimes when know say she go later
Why you come dey do like say
She come dey do like sayy
she come dey use me dey play
Now she don dey whyne me God abeg
Say she go change o Chakam I don snap am
Before she go Dey form for me