We no dey run from wahala
We no dey wait for manna to fall
Hand don dey scratch me again
Belike say rabba dey come
Hand don dey scratch me again
Belike say rabba dey come
Tell them make them clear way
No carry too many luggage
How many hearts I don damage
How many tracks I don bandage
Last year I for don wreck the marriage
Still holding it together
Haters go do whatever make we for no chop
Uplifting my dawgs that's really my duty
Thinking outside the box and shooting like Rooney
Na real gold dey the mouth so
Too sabi rap belike dem use am do me
We no dey run from wahala
We no dey wait for manna to fall
Hand don dey scratch me again
Belike say rabba dey come
Hand don dey scratch me again
Belike say rabba dey come
Tell them make them clear way
Belike say rabba they come
I spit raw I make their skin crawl
Might snatch your wig off if I get ticked off
Married to the game but fuck the in-laws
Of course we no trust them
We pass them clear we don dust them
We get tools incase you get problem
Your advise leave am for your pocket
Cash rules everything here no be government
I represent the ones weh no gree quit
Voice of the oppressed weh no fit speak
They say the flows deep and they digging it
Na kpo dey the bio link they keep clicking it
The money and the middle finger
The mouth of your favorite singer
Fuck what she's singing about
There's way better things that she can do with her mouth
Took my people out the trap
Bank account like bad student
Can't reach us again our levos too much
And we still don't trust you
You look like metro too much