LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Mami

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Your boy tera
Oh yea
I know that you different
Wan dey with you every weekend
Double click my heart make you enter
Na you be my guitar o
My speaker my soundcard o
Mami o mami o baby
Bokiribo your love dey make bokiribo
(E mami eh)
Bokiribo your love dey make me bokiribo
(Kiribobobo)
Bokiribo your love dey make me bokiribo
(Eh e eh)
Bokiribo your love dey make me bokiribo
(Kiribobobo)
Mami o mami o baby
Diva diva o caro
Mami o make you stay with me
Everyday make we for parol
As e don tay wey we dey
When the money come i go spend for your case (Baby o)
Make you no look Uche face
Allow me make i enter the place
You on the light for my heart
When i was down you made me glad
The very day I made you sad
You turned it off
Bokiribo your love dey make bokiribo
(E mami eh)
Bokiribo your love dey make me bokiribo
(Kiribobobo)
Bokiribo your love dey make me bokiribo
(Eh e eh)
Bokiribo your love dey make me bokiribo
(Kiribobobo)
Mami o mami o baby
Diva diva o caro
Mami o make you stay with me
Everyday make we for parol
Your boy tera
Baby
Mami o
Oya make we connect
Mami o
Oh yea

WRITERS

James Okene

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None

From This Artist