My brother we no get rival
See everybody dey jankoleya
E be like sey na yaskeleya
Some people want to dance una whine
Abi dey want to dey yaskeleya
E be like my friend e don dey touch
Some people dem begin to mad eh
Awilo lokomba panaya africa
Awilo lokomba ye na timaya oh
See as we dey we dey naija
Come give me give me some
Up girl let me see you shake it up
Oya everybody here put your hands up
Chai oya tile tile whine am for me eh
Tile tile do am anyhow eh
Terry g me I ginjah the swagger
Sey make you do am una way eh eh
Say a brukutu maya mala jo
Say a brukutu maya mala jo