You say you wan run run run
Won lo fe da bi super Terry G
Them must be paper oh oh eh
Oya where the paper eh oh oh e
As I see say the baka na international hey ooh ooh ooh
See ebelebe wey dey make me dey ginger oh
I no wan hear say them tell you say
Oya, the girlie no whine again
See ebelebe she no dance again o
While we sipping their shayo
Oya everybody say Amen hey
Sugbon t'oba fe bami sere
Omo you go follow follow me
You say you wan run run run (make way)
Awon ota mi wa wa wa (make way)
Won lo fe da bi super Terry G
Them must be paper oh oh eh
Oya where the paper eh oh oh e
Oya no time for shoe shiner oh
Omo t'oba lo n binu binu iyen kan eh oh
Won bi won da kole dabi temi
Make you no go pick paper for your adugbo
Tobawu kowa fe bata bregetege
Ina olorun a jo won oh oh oh
O leshan leshan, o leshan leshan
Ta lo leshan leshan, omo leshan leshan eh
Wa ma sha paper oh, wa sorry eh
You say you wan skipolo, you wan skipolo eh
Wa oskego, eh oh no no no no
You say you wan run run run (make way)
Awon ota mi wa wa wa (make way)
Won lo fe da bi super Terry G
Them must be paper oh oh eh
Oya where the paper eh oh oh e
Se bo lo ni were, make way go over
You can only run run run (dan dan)
Oya oya ko bata kese kale kale (make way)
Intellectual Terry G singer say so