LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Big Man

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
(I Bring the Riddim)
(I Bring the Riddim)
(I Bring the Riddim)

Say we bring the riddim on code
Locksmith wey get your key like node
We don Dey run am we be feeling like bolt
Do it on a low we be killin dem slow
Now one time for the dimes and another for the guys on grind
We know say country no nice but guy
To say we no bring the pure vibe we for die cuz stress wan kill us wallahi
We dey find outlet we Dey check the space
We Dey pray say Olopa no look the face
But when a man don enter climb the stage
Na me be leader of the rage!
Ase!
(Like when its big?)


I bring the riddim
I’m the bigi man
Shey You feel it
Make you come around
Get with it
Settle down
Say hello to the bigi man
I bring the riddim
I’m the bigi man
Shey You feel it
Make you come around
Get with it
Settle down
Say hello to the bigi man
(No no no)
Them Wan make i fall but i know what i got,
Say i know that I'm the man on God
(No no no)
I know, I know
Them Wan make i fall but i know what i got,
Say i know that I'm the man on God
(No no no)
I know, I know



My wardrobe full of business mehn they really can relate
My man see the target and he never hesitate
Broke man always scroll and
Procrastinate
I just Stepped into my role man they really had to wait
Tell ‘em what I know
I can tell they bound to hate
Shit
All I tried to do was help em save the game
Now they all tryna throw dirt on my name
Like the Arushi of wisdom
Agwu
Holy Spirit hold the cane
(Ye, Ah!)
So I’m flogging niggas like a wicked teacher
Preacher
Martini and a Malcom in one leader
See nau
It’s a different outcome if I’m in the
Scene
Now I’m thinking bout the output Of my people for the green
Like
Take into consideration the congruence of the nation
Help me tell the congregation the consequence of potential
Come together conversation
Confluence of the people
Benue and the Niger
How I’m flowing Issa river like
(Ye, Ah!)

I bring the riddim
I’m the bigi man
Shey You feel it
Make you come around
Get with it
Settle down
Say hello to the bigi man
I bring the riddim
I’m the bigi man
Shey You feel it
Make you come around
Get with it
Settle down
Say hello to the bigi man
(No no no)
Them Wan make i fall but i know what i got,
(No no no)
Say i know that I'm the man on God
(No no no)
I know, I know
Them Wan make i fall but i know what i got,
(No no no)
Say i know that I'm the man on God
(No no no)
I know, I know

(Jeffery)

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity