They never see this type before
Kele talk say she wan hollandais
She fit suck D for the hollandais
She go do anything for the hollandais
Grab and kiss for the hollandais
Comot undies for the hollandais
I give am opweh as she comot undies
For the hollandais for the hollandais
For the hollandais for the hollandais
(For the holland for the holland
For the hollandaiiiiiiiisss
For the hollandais for the hollandais
(For the holland for the hollandais)
I no be anything like lil Wayne but me sef I hate to see her go
But I love to watch her leave
To be honest it's cause of her bubble butt
Got my eye on her behind when she walking
Abeg see wetin she dey hide for cloth
See the way E dey move E dey move
She wan know if I like boobs or ass
Me I wan know why can't I have both
Nigerian man no dey discriminate women come in varieties yunno
That Alaye fumbled a real one now him don wife one olosho
I ain't got no 'S' on my chest I can never be a captain save a hoe
As i knack her to the cross like Jesu cristi
Hajiya say make i cum on her titties
Smells likee oud and the face card pretty
And the body looking so itty bitty
Skin full and no be tattoo
Nwanne i dey talk about couple millies
For my matter she be moving silly
And e get one tory wey talk say
Kaluba for hand na baka for ground
She been give me fuck for her papa rug
Before i give her the hollandais
Na me put Velma inside hollandais
And i no dey talk about Scooby doo
We go do Kerewa till the Olodudu
For the for the Hollandais
Wetin wetin dey pa (wetin dey)
I no know why the baby dey para
Oh my Gahd the babe she too gather
As i fall out the hollandais
E con be like na love promise
Sharp sharp she dey off undies
She dey fall like na London bridge
Sharp sharp she wan chop long thing
No time for the long long
The way you dey move I see say you get waist
With your Blue eyes fair face
The other day na your sister been gimme face
With her belly ring tongue ring
This na green hollandais not Gucci
Fresh out the G-universe and the Boogie
We no dey fight with stickers and emojis
Men reply with real guns and roses
Dress code for all the members
Look like foreign agendas
They know who is in the garden
Dark shades on opollo all the badies
Tell that girl she be young tiwa savage
Give her hollandis put her on branding
Turn her my artist like its don jazzy
Me and her black hollandis and white kaftan
For the hollandais for the hollandais
For the hollandais for the hollandais
(For the holland for the holland
For the hollandaiiiiiiiisss
For the hollandais for the hollandais
(For the holland for the hollandais)
Kele talk say she wan hollandais
She fit suck D for the hollandais
She go do anything for the hollandais
Grab and kiss for the hollandais
Comot undies for the hollandais
I give am opweh as she comot undies