Who born who you (cowleg on the mix)
They never see this type before
Wetin OPPOLO Dey find for Bush(grrr gaw)
Small kasala e go start to dey look (gaw gaw gaw gaw)
Wetin OPPOLO Dey find for Bush (poo poooo)
I go scatter dada when I run into you (dimdim didi dim)
Wetin OPPOLO Dey find for (hey hey)
OPPOLO wey no get ordinary knife oh (OPPOLO See ogbono)
OPPOLO think say him wise oh(sii sii sii sii sii sii sii)
OPPOLO won dey drag shoulder with men with a rifle
No respect for thier life oh
Why so serious you get me (brrrrrrraaaayyy)
When you see monkey wear canvas
Then you know say yawa don gas
Tell all my bros make them enter one trans (boooooooo)
Cause today you go enter one chance fam (burn them)
All of your niggas are bitches and biankas (jam jam jam)
All of ma niggas are black ass (ogoli goligo)
Tell the juvenile for the opp block better comport
OPPOLO look in my face this nigga Dey massacre
I go chop your father your grandfather (rraaayy)
I hear Wetin you talk and na Wetin you talk
Go carry you and your guys go hell fire (byam byam byam)
You dey feel like you high like you Jameson
Dey look into my cup of Hennessy
Then I look you for face then you look me for face
then I blow you you no con see anything (grrrrr)
I carry men wey Dey bend things (brrrrrraaayyy)
Bubu ga shege been carrying sticks (eh)(bidi bop bop)
But bismilai I'm good (eh eh)
Heard the opp boys said them carrying tools (brrrrrrr heyyyy)
Tella man them brought them too
In this my ends you dont freind with me it a jinx so bitter (shoot them)
Erase them shooters,(unkulu in the party)
Unending skang with the bad land clippers(grr byam grr byam)
Fifty seconds what reduce the bomb by thirty
Better stop wasting seconds (welcome to the party) (burn them)
Black out when the thing do ding
Ama shovel you down man in 4 seconds (its boogie in the party)
Wetin OPPOLO Dey find for Bush(grrr gaw)
Small kasala e go start to dey look (gaw gaw gaw gaw)
Wetin OPPOLO Dey find for Bush (poo poooo)(kil them)
I go scatter dada when I run into you (dimdim didi dim)
Wetin OPPOLO Dey find for (hey hey)(kil them)
OPPOLO wey no get ordinary knife oh (OPPOLO See ogbono)
OPPOLO think say him wise oh (sii sii sii sii sii sii)
OPPOLO won dey drag shoulder with men with a rifle(shoot them)
No respect for thier life oh
Obstruct (brrrrrrr) who you
Thas why I no Dey fuck with a juvenile
Gbege fit to sup for the juvenile
Owo fit to blow for the juvenile
Yawa fit to gas for the juvenile
Oligo goligo jam jam jam (they never see this type before)
Hmmm Jim Jim Jim (obo bolo)
Hmmm Jim Jim Jim (obo bolo)