Anything you do just dey do times two
Anything you do just dey do times two
Anything you do just dey do times two
(I dey with ocho the main o)
(Anything you do just dey do times two)
When this hustle sef go pay
(Go pay oh oh , go pay o)
When will this pain go away
I swear i no dey drink to stupor
Mon hustle la la'le mi o le sun le
I fast and pray i swear i pray
Mon hustle la la'le mi o le sun le
Ye, I pray my hustle sef go pay
(I pray my hustle sef go pay)
I pray he take away the pain
(I pray you take away the pain)
When this hustle sef go pay
And when will this pain go away
Oh, I swear i am born again
(Oh, i swear i am born again)
Oh, I swear i dont drink to stupor
(Once once i dey enter club o)
Oh, i swear i am born again
(Oh, i swear i am born again)
But E fun mi l'orijin onike
Mon hustle la la'le mi o le sun le
I fast and pray i swear i pray
Mon hustle la la'le mi o le sun le
I carry plate dem carry spoon
Food for my mouth dem want to chew
Mon hustle la la'le mi o le sun le
(Moni laa la le, laa la le)
I fast and pray i swear i pray
Mon hustle la la'le mi o le sun le
(Oya laa la le, laa la le)
I pray my hustle sef go pay