Don’t stay mad at me girl
Don’t stay mad at me girl
I know e reach make you vex
(Stay with me don’t stay mad at me)
Don’t stay mad at me (please stay with me don’t stay mad at me)
Don’t stay mad at me girl
Don’t stay mad at me girl
Don’t stay mad at me girl
Don’t stay mad at me girl
Animashaun bii ti moelogo o
When dem see me ah won fe ya photo o
Wey the money don enter pronto
At the same time all the girls wan dey kiss me o
Na your friends you dey gist say you miss me o
Insecurity make me dey provoke
Don’t stay mad at me girl
Don’t stay mad at me girl
I dey with ocho the main o
Don’t stay mad at me girl
Don’t stay mad at me girl