Mofe bi omo I too shark that yesterday
They telling me the things I did wey I no fit to believe
I too drink that yesterday
Still feel hungover today
And even when I pick my call
Dem go start to talk about the stupid shit I don yesterday
No fit remember how I slept
I had this one girl on my case
Omo I too shack that yesterday
They telling me the things I did
I too drink that yesterday
Cognac still feel hungover sege today
I don’t want to pick my call
Don’t want to hear no talk
Shey na make up dey all over my shirt
Passed out like a school grad
Woke up to a text from Steph and Bianca
My guy said I told them to leave
I ended up with their best friends shayo
Ogbeni help me roll down mo fe bi
Omo I too shack that yesterday
They telling me the things I did
I too drink that yesterday
Cognac still feel hungover today
And even when I pick my call
They talking about the stupid shit I did yesterday