Girly you got my body on lock
And you know i no fit lie you're my sweet candy
And i want to know you place
Make you cure my craze Abena
Come make we vibe on a low low low
Hop inna the Benz make we go go go
Come make we vibe on a low low low
Hop inna the Benz make we go go go
Abena (Abena bena bena bena bena)
Abena (Abena bena bena bena bena)
Abena (Abena bena bena bena bena)
Abena (Abena bena bena bena bena)
Abena (Sexy odora, odoo, dance to my makossa, mako)
Abena (Sexy odora, odoo, dance to my makossa, mako)
Abena (Sexy odora, odoo, dance to my makossa, ma)
Abena (Sexy odora, odoo, dance to my makossa, mako)
For you love i go fight kungfu
No go wine girl you know my love is true
That look inna your eyes when you kiss me good
And yoy dey put me for trips now
And i wanna take you on trips now
Come make i show you something