Comings from the ends from Benin city
To lagos to the rest of the world
Tell them I go come again
Them name me after professor
The God’s don bless me uwese
You never see person like me uwese
The God’s don bless me Uwese
New day new age new game new ways
Chosen 1 me I no go talk again
E go burst you no fit doubt mewhen you never see my vision
Cause I go chop am everyday with no competition
The God’s don bless me uwese
You never see person like me Uwese
The Gods don bless me Uwese
Nothing for here be fairplay
Them be nor believe in me,
They be like, how e take sabi like that
Small pikin, Wey me i carry for back
Typical, busy body soon as e touch down
Dey spice every where, like izenofua
I dey shine omo why you go take offense
Avbe Eghian na you be, away connect
Where you dey when i nor fit pay my rent
I dey chop now you wan collect percent
Head e no correct, get away from here
Make who God don bless enjoy him self
Kiti Kiti no dey entertained for here
You go collect if you try do pass yourself
WRITERS
Awe Babalola Babajide, Wisdom Edosuyi, Osaze Ikponmwonba, Osarenkhoe Daniel Osazuwa