LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Abeg! (On Vibes)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
HOOK (BARZINI)
Everything is on vibes and insha Allah
So Mr, Mrs o
Mr, Mrs o, Oga, Madam,
Everything is on vibes and insha Allah
If anybody jones I fall out my kala
So Mr, Mrs o, Oga, Madam,
Clear road for boys, we no like wahala
Everything is on vibes and insha Allah
If anybody jones I fall out my kala
So Mr, Mrs o, Oga, Madam,
Clear road for boys, we no like wahala

VERSE 1: DaSuKi
Naija na cruise shey you see
But we no dey lose, shey you see
You see the news? Shey you see
See my Instablog news:

Dollar will return to 1 Naira (abeg!)
Just give him more time na
Our film will have space rockets
We can do it on home video budget (abeg!)
Yahoo plus is a legit work (abeg!)
You can’t blow without Tunde Ednut (abeg!)
With just Twitter You can win this election (abeg!)
I use Uber driving buy house for Lekki One (abeg!)
Naija na cruise shey you see?
But we no dey lose, shey you see
All di news wey you see
Na for Instablog views wey you see

HOOK (BARZINI)
Everything is on vibes and insha Allah
So Mr, Mrs o
Mr, Mrs o, Oga, Madam,
Everything is on vibes and insha Allah
If anybody jones I fall out my kala
So Mr, Mrs o, Oga, Madam,
Clear road for boys, we no like wahala

VERSE 2: MauRs
You don japa but end up for Libya
Catch Covid but you dey treat malaria
Street sense na MBA for area
If you no get, how you wan graduate for area?
Okay, come first, if common sense too common get sense
Even water know him level…check sense
Check yourself before you wreck yourself
Abeg, epp yourself (abeg)
You just dey form big boy but you be bomboy
Once babe call you boy…you go scatter like toy
Everyday catch cruise, my brother try save
When Sapa show…” only Jesus can save”
This life get K-leg, but no need to beg
If your chance show face, break a leg
Get the picture like J-peg
Anything you said, Make Sure abeeeeg!
HOOK (BARZINI)
Everything is on vibes and insha Allah
So Mr, Mrs o
Mr, Mrs o, Oga, Madam,
Everything is on vibes and insha Allah
If anybody jones I fall out my kala
So Mr, Mrs o, Oga, Madam,
Clear road for boys, we no like wahala

VERSE 3 (PSALMURAI)
Abeg! guy No dey bobo us
How about some realness for cats wey dey follow us
Mans acting like they richer than Zuckerberg
Maybe in the meta verse but that ain't real to us
You ain't Gates or Bezos or Warren buffet
You ain't even David tho so come off it
Flashy for Videos yeah I understand it
Get the whole aesthetic right before you gram it
But if your papa no be Dangote spend wisely
If e no be Otedola no dey copy Cuppy
Cus Any money wey get number e fit finish
But you're busy stacking debts with hotel visits
Suddenly it's no longer about the music
Na to impress fans but all na insecurities
Any money wey get number fit finish
You no be Dangote or Otedola... Abeg!

HOOK (BARZINI)
Everything is on vibes and insha Allah
So Mr, Mrs o
Mr, Mrs o, Oga, Madam,
Everything is on vibes and insha Allah
If anybody jones I fall out my kala
So Mr, Mrs o, Oga, Madam,
Clear road for boys, we no like wahala

WRITERS

Ekuma Samuel

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid, Gotright Innovations Ltd

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Political