Basically I live in heaven
If you high, na 1 to 10––I dey 11
With the Most High, I’m on a level
Wey principalities and powers no fit dare to
And mercies dey all over me
Omo no try to dey try this God baby o
He dey give me all the better things
Better things, better things
E no matter any time of the day
Me I know say He go pull up for me
My brother say na Jesu dey try for me
E no matter any time of the day
See I know say He go pull up for me
You see this life, E no too pure
So, everything you do better be 2 sure
Even if dem say make you come do more
My brother think am well…you want do more?
Every sickness e get cure
Anything wey touch sky must touch floor
No be say make you waste life with flenjor
When Yawa gas, you go start to beg “joooor”
You be dey form Omo to sure
All your runs you run dem into failure
SAPA season, oya try to endure
Abi I no ask you? You say…
You see this life E no too pure
So, everything you do better be 2 sure
No put hand if e no 2 sure
E no matter any time of the day
Me I know say He go pull up for me
My brother say na Jesu dey try for me
E no matter any time of the day
See I know say He go pull up for me
Bar for bar i body ya e sure for me
I came a long way e tough for me
but we’re victorious in the end e sure for me
I no dey drink normal but pour for me
I no dey party normal but ball for me
‘Cus God’s for me, He vouch for me
On CNN the weatherman said the funds coming
Their failed attempts to get me met with crickets
(insert cricket sound right here) ribit, ribit
The ugly frog done turn prince since; you livid
Hater! Every verse eureka
Giving you the best that i got Anita Baker
Cake up! it's the confidence for me
The dope bars for me, e too sure for me
What else you want from me? huh?
E no matter any time of the day
Me I know say He go pull up for me
My brother say na Jesu dey try for me
E no matter any time of the day
See I know say He go pull up for me
Questions attack my mind am I destined to fail?
I’ve had Trost issues ever since shiganshina fell
Titanic struggles got kaizens going bezerk
Studying ninja scrolls in reverse (yeah)
Charted my own course and it may head
To a place hitherto unseen
Took a bath in truth so I could come clean
In this dirty land of fighters
I Washed my hands off failure
I be lion, omo I be tiger
But this Samson no dey hang with Delilah
E no matter any time of the day
Me I know say He go pull up for me
My brother say na Jesu dey try for me
E no matter any time of the day
See I know say He go pull up for me
Oya run, run, run run run
Run to the Father, run run run
Oya run, run, run run run
Oya run, run, run run run
Run to the Father, run run run
Oya run, run, run run run