LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Where we dey go

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Yeah eh
Na na na
Thobad
Ogoagbaye Thormzy Aj Thobad
Wonle Wonle Wonle le wanbati

Where we dey go we don't know
We dey pray make we meet up
Baba bamise me no wan give up
Iwo lolese without holdup
Tete bamise Temi o

Nigga no wan die young
We dey pray make we live long
Wetin be your gain if you live long and die poor
Me I wanna reach top
Tete bamise temi o
Oh oh OGO O

Oga ade mio le o
Oro aiyemi ole o
Malo gbagbe ile o
If you getti money ko ranti ile o
Sho mo o

Many don spit for my face
Many tell me I dey craze
But na money I dey face
Say na big bag I dey chase
oh no ah
They wan make I fall yakata
Make I fall for there trap
Duro kidigba I know fall for there trap
Pray for grace my nigga no dey doubt
Any how E be my broda we go smile
Yee Eh Yee

Oga ade mio le o
Oro aiyemi ole o
Malo gbagbe ile o
If you getti money ko ranti ile o
Sho mo o

Disability wey go turn to ability
For there face wey go be say na firm trick
Normally nobody no dey believe me
For my hood nobody no dey feel me

Omo olofo matindi ologo
Ologo kole dolofo
Lie lie
Motilo momaje lotto oo
For there face E go be like voodoo

Omo olofo matindi ologo
Ologo kole dolofo
Lie lie
Motilo momaje lotto oo
For there face E go be like voodoo

Where we dey go we don't know
Where we dey go we don't know
As you don know this life na yolo
Nobody know tomorrow

WRITERS

Tomiwa Ajibade

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity