Ah nor fi to shout, Oya just Dey jot o
Back then as a school boy
Man dem was savage way before 21
Paradise villa, if you ask dem
Mama Iu0027m sorry o, the streets turned me savage. Mama Iu0027m sorry
Every other day I Dey find my peace
Any baggar Jonse I go dugg am for you
Early paya paya I go run am for you
I go check I go balance I go press am for you
If na the kpo or the update I go pass am for you
Real Tori No be child's Man Na Kill and bury
The street apofegom Tell my mum I'm sorry
All this niggas them be fake dey be cash&carry
21 you still dey dull ,Owo na necessary
Put it in work bone bone get ur mumsy a rari
Ifo cha pii woo woo, life na full of story
Any how way e be them go tell ur story
Thuga this Thuga that huga kill somebody ?
Ah nor fi to shout, Oya just Dey jot o
Back then as a school boy
Man dem was savage way before 21
Paradise villa, if you ask dem
Mama Iu0027m sorry o, the streets turned me savage. Mama Iu0027m sorry
Pass me the kpo pass me say pass me my lighter
Please come take me higher
Many many Jew men Dey pon this ground floor
Jew man better use the door
Look around u all my men carry 4
I do this for my brothers
Do this for the days wey ah no dey feel myself
Dem nor really send you, all man for himself
You Better brace yourself yeah the streets drive you crazy yo
Itu0027s krazy bro, phenomenal
Nobodyu0027s gonna save you now
Itu0027s just me vs me my bro
Tell me whou0027s gonna save me now.
Ah nor fi to shout, Oya just Dey jot o
Back then as a school boy
Man dem was savage way before 21
Paradise villa, if you ask dem
Mama Iu0027m sorry o, the streets turned me savage. Mama Iu0027m sorry