10 bottles waiter bring in some Henny XO
I don dey feel myself like this my eye dey red o
Mukutu makosa gbedu wey go make you start to dey dance Awilo
Roll a splif and we get high o!!
Shayoo Yo Yo (Shayo Yo Yo)
Different type of Shayoo (Yo Yo)
Hennessey na Shayoo (Shayoo)
If you drink anyhow you go high anyhow Because shayoo na shayoo
Brukutu gudgugun we dey Shayoo
If you drink anyhow you go high anyhow Because shayoo na shayoo
Brukutu gudgugun we dey Shayoo
I needed food so I called my dealer (Dealer)
We linked up in rumuokwuta
We on trips from Port Harcourt to Lagos from Abuja
Wetin be highness without Shayoo?
How you go drink coke say you don high O!
so tell me what am saying I don High O Chow!
Shayoo Yo Yo (Shayo Yo Yo)
Different type of Shayoo (Yo Yo)
Hennessey na Shayoo (Shayoo)
If you drink anyhow you go high anyhow because shayoo na shayoo
Brukutu gudgugun we dey Shayoo
If you drink anyhow you go high anyhow Because shayoo na shayoo
Brukutu gudgugun we dey Shayoo
Shayoo Na Shayoo Oh! Hmmm
Anything wey fit gets you high na Shayoo
Mukutu Makosa Shayoo wey go make you start to dey dance like Awilo
Oya dance to my disco (Hmmmmm)