LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Balance

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
For your body i go light
My ganja ganja Ganja oh
For your body i go light
My ganja ganja
Hello hmm hmm hmm
Ah ehh ehhh
Hmm hmm hmm
Welcome back Blake

You see the thing for your back
E dey control me hmmm
You dey drill my energy
And if you come my place
I go open my kpono shey you go soco
Hmmm
I no go wash hand too chop your amala oh
You too sweet oh Amarachi ohh
As we dey reach my place
We go naked ohh
Many things we go do
Till the weekend oh

Ebariba sambari bohboh
Inna your body i release my bobo
Ebariba sambari bohboh
For your body i release my bobo ohh

Me i go like am ohh
For your body i go light
my ganja ganja (ganja oh)
Me i go like am ohhh
For your body i go light
My ganja ganja

Intentional
I go do you things professional
Hmmmm
She dey bang bang
I dey beg the shima
No go break my banana ohh
So many things you don do
To me i reminisce ohh
When you go down
On your knees ohh
Mana enter tuke tuke
For your park ohh
Shawty drive me safely

You see the thing for your back
E dey control me hmmm
You dey drill my energy
And if you come my place
I go open my kpono shey you go soco
Hmmm
I no go wash hand to chop your amala oh
You too sweet oh Amarachi ohh
As we dey reach my place
we go naked oh
Many things we go do
Till the weekend ohh

Ebariba sambari bohboh
Inna your body i release my bobo
Ebariba sambari bohboh
For your body i release my bobo oh

Me i go like am ohh
For your body i go light
my ganja ganja
Me i go like am oh (Ganja oh)
Me i go like am ohh
For your body I go light
My ganja ganja
Like am oh oh

Ohh no no
Ohh no no
Na balance ohh
Hmm balance ohh
Bob Pro on the mix
Na balance
Ohh no no
Ohh no no
Na balance ohh
Hmm balance ohh
Na balance
Hmm hmm

WRITERS

Precious Akpan, Chinedu Ezionu

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music, Songplux

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Substance Use