If i no dey shey you go mark present for me ohh?
Na only you fit run am for me ohh
Break time i go buy sweet for you ohh
Baby i go answer for you ohh
See your test i go write am for you ohh
Result i collect am for you ohh
Everyday go be our holiday
Everyday go be our holiday
If i leave you make i pkai ohh
And if you do same i go cry ohh
Your votage too much for my socket Ohhh
A whole lot of precious time
Anything wen you want i do do do
Everyday go be our holiday
Everyday go be our holiday
Everyday go be our holiday
Everyday go be our holiday