ohh ohh ohh ohh ohh ohh ohh
ohh ohh ohhh ohhh ti bey bey
if I know dey Shey you go
mark present for me ohh ??
na only you fit run am for me ohh
Baby I go answer for you ohh
result I collect am for you ohh
I know go play you faaa ,,
everyday go be our holiday
everyday go be our holiday
if I leave you make I pki ohh
and if you do same I go cry ohh
your votage too much for my socket
a whole lot of precious time,,
I know go play you faaa ,,
everyday go be our holiday
everyday go be our holiday