LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Prodigy

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Soma never know
Cuz I dey my own
Orisa ti ole gbe mi Fimile on my own
It's been a long time I be coming
And still on the road
I say make you tell my mama sey
I no dey Colo
Came from the street emi gangan
Lomo tan so
My metropolis zero police dey on function
The country hot
Everybody don dey bosho
My calculation e no fit stop till Jesus
Oh baba ye gbe mi trabaye
Kan ma gbo mi Nile
Kan ma gbo mi far away
Tepa Mose omo ologo
Alubarika lo she koko
When start to get the dodo
You make all the ladies go loco
You see this life you see na yolo
Pray for better days cuz the suffer
Don dey Moro
Na because of money wey you do me
This Ojoro hmm mo legbera
Hmm mo le gbera
Quatre 12 by tomorrow ohh ohh
Oh baba ye gbe mi trabaye
Kan ma gbo mi Nile
Kan ma gbo mi far away
Tepa Mose omo ologo
Alubarika lo she koko
When start to get the dodo
You make all the ladies go loco

WRITERS

FESTUS EMMANUEL

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

Sexual