My summer vibes baby on shana
Picture perfect from a canon
I wanna mount her like she zion
I'm at your service forget sermon
Me and you turn us kama gallop
Gbera tan baby kama gaza lo
Open up your heart for me fila kangor
So funmi kilofe shae na jimmy choo
If na one wey you need i go give you two
Other girls hating won fe ridicule
But shae you pheel my vibes
I can't believe i don fall in love
And nothing feels better than this your energy uh uh uh
If i say me i need your loving
Make you give me something
Wayan wayan give me sofri
If i say me i need your loving
Make you give me something
Hey baby what's popping kilon supping
Paste me your love mo fe copy
Dope o ti fe so mi da junkie
Oloun mio whyne four cousins
Me erykah badu the way you de do mo fe shae e bi baba du du
And i'm a put you in a loop na only you i wan de hear repeat you like i no sabi book
If i no get i go borrow o
For your matter me i no jisoro
No be kayamata but i de follow
If i no get i go borrow o
For your matter me i no jisoro
No be kayamata but i dey follow
If i say me i need your loving
Make you give me something
Wayan wayan give me sofri
If i say me i need your loving
Make you give me something