This year I no go beg at all
Everything don set my Joy is sure
I go dey waka like the son of Odogwu
Everyday my blessings go boku
I no go need to dey explain
My evidence go dey (evidence go dey)
This year I no go beg at all
Everything don set my Joy is sure
I go dey waka like the son of Odogwu
Everyday my blessings go boku
I no go need to dey explain
My evidence go dey (evidence go dey)
This year I no go beg at all
Everything don set my Joy is sure
I go Dey waka like the son of Odogwu
Everyday my blessings go boku
I no go need to dey explain
My evidence go dey (evidence go dey)
This year I no go beg at all
Everything don set my joy is sure
I go Dey waka like the son of Odogwu
Everyday my blessings go boku
I no go need to dey explain
My evidence go dey (evidence go dey)