Everybody praise the Lord
There is a melody in my heart ( in my soul)
my joy is joy is full ojuru manya
Na you way Dey change my story
Move me from glory to glory baba
I love way you Dey follow me ah
I go Dey prais you for-ever
(Oh lord my God , I go dey praise you forever)
I go Dey praise you forever
(Oh lord my God , I go dey praise you forever)
Come follow me praise the Lord
Oh sing o sing o (oh sing o sing o hey)
Everybody praise the Lord 2x