LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Heavy Duty

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
TG on the beat let it drop
TG on the beat let it drop oh
TG on the beat let it drop
Ooh, I don come please excuse me (oh oh)
I'm moving hard heavy duty (oh yeah)
Na to dey ball just dey do me
I no send nobody

Plenty talk no dey move me
Dem dey talk say I too dey reason
Dem no fit face wetin I don see
My life is a movie

Where the money I'm ready to go
(Tell me what you say)
Tell me where the money dey cos I'm ready to go oh (ok ok)
All I want is good life and health and all the ego (tell me what you say)
And I go like make my haters watch my videos oh
They know I'm balling now so they call me papilo
I never switch but I put my niggas on
Bitches ain't fucking with me couple years ago (ok)
Now they all in DM tryna say hello

Welcome to my feelings
A place of plenty love at the same time so many suffering
I swear you no wan walk for my shoes you won't last a minute
So I made the music my physician and I let it heal me
And then I'm back on my feet to help the ladies have fun
When I'm done, then I'm back in my zone
My phone on airplane mode
I love to be alone, unless you understand my soul
Cos e be like gold

I don come please excuse me (I don come)
I'm moving hard heavy duty (heavy duty)
Na to dey ball just dey do me
I no send nobody

Plenty talk no dey move me (oh yeah)
Dem dey talk say I too dey reason
Dem no fit face wetin I don see
My life is a movie

Where the money I'm ready to go
(Tell me what you say)
Tell me where the money dey
Cos I'm ready to go oh (ok ok)
All I want is good life and health and all the ego (tell me what you say)
And I go like make my hater watch my videos oh
They know I'm balling now so they call me papilo
I never switch but I put my niggas on
Bitches ain't fucking with me couple years ago
Now they all in DM tryna say hello

Hello, Hello, Hello
Hello, Hello, Hello

WRITERS

Levi Jong, Timilehin Richard

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity

From This Artist