LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Scatter The Place

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Okay you already know
It's your boy Timar in the building
Oshey
Say, Say
Omo wetin Dey sup
Shey na you, Dey form robocop
E get something wey sup
When I be Dey my house dey record
They wan carry me go court
Them say, my noise e too much
But, when they hear the song
Them start to dey jump up up up up
Omo mo tun ti de
Ani Kilowa de
E ma mu mi sere
Wey the DJ
Make e play my song
Everybody oya start to dey jump jump jump
Ye ye ye
Make we Scatter the place
Oya scatter the place
Moni stand up to your feet, no go look uche face
Who them be, ta le je
Who them be for this place?
Make you scatter the place
And start to dey dance or dey break eh
Ma lo shey folo fala
Abi you don tire
You no get stamina
You dey dance anyhow
You Dey sing anyhow
You Dey do anyhow
Why you come Dey do like that
Se o ti po chemical
Aleyi ma hot
Oya funmi ni shot
Eyan C Ronaldo
Ma lo Colorado
Oya bring your info
Awon omo benefit
Who go visit me bayi
Friends with benefits
Stop that
50 bottles or 100
And you know say me I keep it on a 100
Lowkey, I Dey observe like Floki
I take a step you hear bang like Speedy
Ladies around me, how many like 20
But I can only take two with me
In my bentley
Fendi, Gucci, Versace
Designers, all eyes on me
Omo Mo tun ti de
Ani Kilowa de
E ma mu mi sere
Wey the DJ
Make e play my song
Everybody oya start to dey jump jump jump
Ye ye ye
Make we Scatter the place
Oya scatter the place
Moni stand up to your feet, no go look uche face
Who them be, ta le je
Who them be for this place?
Make you scatter the place
And start to dey dance or dey break eh
Omo wetin Dey sup
Shey na you, Dey form robocop
E get something wey sup
When I be Dey my house dey record
They wan carry me go court oo
Them say, my noise e too much oo eeehh
But, when they hear the song
Them start to dey jump up up up up
Omo kilode
Why you sit down
Dey look like lucozade
Oya Ginger yourself
Omoge, make we scatter the place
I say kilode
Why you sit down
Dey look like lucozade
Oya Ginger yourself
Omoge, make we scatter the place
Omo Mo tun ti de
Ani Kilowa de
E ma mu mi sere
Wey the DJ
Make e play my song
Everybody oya start to dey jump jump jump
Ye ye ye
Make we scatter the place
Oya scatter the place
Moni stand up to your feet, no go look uche face
Who them be, ta le je
Who them be for this place?
Make you scatter the place
And start to dey dance or dey break eh

WRITERS

Timilehin Ojedeji

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Substance Use