LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Tell Me

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Aya ya yai baby
Wetin you do me
Girl you Dey kill me
She say I no geti nothing
And so she left me
She say I no geti money
She do me strong thing
Many many things wey she do meee
Ohhh ohhh ohhh ohh
Why yaiyaiyai
You come dey come back
Come Dey tell me why
Ohhhhh ohhhh ohhhh ohh
That time
When I dey ask you, you dey do anyhow
What do you want to tell me
What do you want to tell me
Back then when I still loved you
Always thinking about you
I gave you everything
But you gave me nothing
You can't just come back now
And be telling me sorry
Ohhhh that time
Thinking about you
Anytime I think about you
It do me strong thing for body
Ohhh myy
I remember the time when I cried
Oh no you made a man cry girl
You made me cryy yeah
Girl I loved you
I wanted to do
Many things for you
But you think say me I be scam too
Na why you come dey misbehave too yeah
You talk say everything na scam oh
Then you left me, omo I don't know
Wetin you do me
Got me singing
Wetin you do me
Na who go help me
Oh no no
Ohhhh ohhh ohhh ohh
Why yaiyaiyai
You come dey come back
Come Dey tell me why
Ohhhh ohhh ohhh ohh
That time
When I dey ask you, you dey do anyhow
What do you want to tell me
What do you want to tell me
Back then when I still loved you
Always thinking about you
I gave you everything
But you gave me nothing
You can't just come back now
And be telling me sorry
What do you want to tell me
What do you want to tell me
Back then when I still loved you
Always thinking about you
I gave you everything
But you gave me nothing
You can't just come back now
And be telling me sorry
Sorry, sorry, sorry, sorry
Ohhh no no no no
Baby, sorry, no no, no no
Sorry

WRITERS

Timilehin Ojedeji

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence