Thank the lord for his grace yea yea
All the girls dem dey love me now
And even when I'm lying down
When them boys go dey chop garri
The only car I want is a Ferrari
Pray to go on a road tour
Me and my guys we live like kings
When man go dey beg man for some change
Now I'm happy winning my race
But I still thank God for all his grace
Cause dey wan run my race
I've been hustling everyday
I've been hustling everyday
I remember when I didn't have no money you know
No girl wanna hang around me
Thank God for all his grace and love
I thank my fans too you know
I Pray to God I never go down
Many 6 feets under the ground
Many of my bros don fall for ground
So I keep thanking God for this cash
I've been popping daily now
I've been flexing daily now
And you know say drugs dey cost
That's why making money is a must
I remember when you told me
Everybody get their own cross
No come here dey disturb us
Now I'm carrying my own cross
You sef carry your own cross
I thank God for my blessings
No more jumping bus to bus
When man go dey beg man for some change
Now I'm happy winning my race
But I still thank God for all his grace
Cause dey wan run my race
I've been hustling everyday
I've been hustling everyday
So I'm calling sister faith
Make she come with her best friend grace
Make we dey come share the grace
Omotoshun loving your waist
Who thought I would make it
But I still thank God for his grace