Achukuchu, a chuk you something
Baby you do, you do me something
Achukuchu, a chuk you something
And you theif my heart go
Come through give me kiss
Me a bad man and you know say me I no dey waste time
Baby wine it for me baby come closer
Bend it for me come konkosa
Me I dey gbadu your way way
Cos you too fine e ti mo way way
Me I dey gbadu your way way
Cos you too fine e ti mo way way
Achukuchu, a chuk you something
Baby you do, you do me something
Achukuchu, a chuk you something
All my guys talk say me I be fool for you
All of my guys eyes them de
I break the rules for you oh
Girl you light up the room
Goes boom Iike a dynamite
I’m addicted to your body body
Baby wine it for me baby come closer
Bend it for me come konkosa
Me I dey gbadu your way way
Cos you too fine e ti mo way way
Me I dey gbadu your way way
Cos you too fine e ti mo way way
Achukuchu, a chuk you something
Baby you do, you do me something
Achukuchu, a chuk you something
Achukuchu, a chuk you something
Baby you do, you do me something
Achukuchu, a chuk you something