LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Merry Christmas

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Truth be say I for like white Christmas
But we no get snow for here
(We no get snow for here)
If fit be say we go sit around the fire
But I no wan burn my house

Truth be say I for like build snow man
But snow no dey fall for here
(E no dey fall for here)
Maybe we can have some hot chocolate
But na heat go kill pesin

We wee get how our Christmas dey go
We get our own traditions not like oyinbo
We dey use all our money buy present
Santa no dey show
So just do what you can
And have yourself a merry Christmas

Keresimesi tun ma de o
Eyin eniyan
Keresimesi tun ma de o

Truth be say I for like collect present
Wey Santa go drop for me
(Na Iphone I want)
Leave some milk and some cookies on the table
But na rat you go just invite

We wee get how our Christmas dey go
We get our own traditions not like oyinbo
We dey use all our money buy present
Santa no dey show
So just do what you can
And have yourself a merry Christmas

Keresimesi tun ma de o
Eyin eniyan
Keresimesi tun ma de o

Keresimesi tun ma de o
Eyin eniyan
Keresimesi tun ma de o

Eyo eyo E fijo si
Eyo eyo E fijo si
Eyo eyo E fijo si
Eyo eyo E fijo si

Just do what you can
And have yourself a merry Christmas

WRITERS

Timilehin Kehinde

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence