If them bad mind see me man ko ma kpose
I know I no holy but you love me still
You wan see me down but that go tey
Man go pepper them like tatashe
You wan see me down but that go tey
Man go pepper them like tatashe Yeah
Oluwa don't leave me oh don't leave me
Don't leave me oh don't leave me
Oluwa don't leave me oh don't leave
Yea yea yea don't leave me
Oluwa don't leave me oh don't leave me
Don't leave me oh don't leave me
Oluwa don't leave me oh don't leave
Yea yea yea don't leave me whoa oh
Men Dey try push me but that go tey
Oluwa you be my back up eh
Man go pepper them like tatashe oh oh oh
Men Dey try push me but that go tey
Oluwa you be my back up eh
Man go pepper them like tatashe oh oh oh
Oluwa don't leave me oh don't leave me
Don't leave me oh don't leave me
Oluwa don't leave me oh don't leave
Yea yea yea don't leave me
Oluwa don't leave me oh don't leave me
Don't leave me oh don't leave me
Oluwa don't leave me oh don't leave
Yea yea yea don't leave me whoa oh