Fine girl where you dey go
With a face and a body like whoa
Say guys go dey chase on a low
But me and them no dey the same category
My beh beh beh beh beh beh
Come be my beh beh beh beh
Beh beh beh beh beh beh beh
Mi o le pariwo pariwo pariwo
If you feel me lemme know lemme know lemme know
Mi o le pariwo pariwo pariwo
If you feel me lemme know lemme know lemme know
(Cause me i cant shout e oh)
Come close make i tell you sometin
And if you wanna ride we can get it poppin'
Cause you got me having wild wild
Wild thoughts of you in my house
Doing tins that make you go
My beh beh beh beh beh beh
Come be my beh beh beh beh
beh beh beh beh beh beh beh
Mi o le pariwo pariwo pariwo (Pariwo)
If you feel me lemme know lemme know lemme know (Lemme know)
Mi o le pariwo pariwo pariwo (Pariwo)
If you feel me lemme know lemme know lemme know
(Cause me i cant shout e oh)
So if you feel me lemme know
If you feel me lemme know
I really need to know ooooh
If you feel me lemme know
If you feel me lemme know
I really need to know ooooh yeah yeah
My beh beh beh beh beh beh
Come be my beh beh beh beh
Beh beh beh beh beh beh beh
Mi o le pariwo pariwo pariwo (Pariwo)
If you feel me lemme know lemme know lemme know (Lemme know)
Mi o le pariwo pariwo pariwo (Pariwo)
If you feel me lemme know lemme know lemme know (Cause me i cant shout e oh)
If you feel me lemme know
If you feel me lemme know lemme know