It's Timz in the building
Friday night chilling normal level
Me and my hommies activate, we out by 11
House party just finished by quarter past 7
My head is heavy, I wanna die I hope I make heaven
I've got d dough, pack it up it's filling the 4 box
If e still remain tell me sharp make I put am for my sock
Henny Don kick in I swear down Na be me dey talk
If you don't care for you who will, your Gf or dettol
Shots on shots of tequila, i'm fucked up
Belaire be coming slow like say e dey hold up
Champagne yen da, i waste it on my wrist watch
Not that your fake G-Shock oh
I no know wetin dey happen again
I don dey knock out bottles still dey remain
I no know wetin dey happen again
Shayo till the morning go come
Shayo till the morning go come
Tipsy, whiskey, Hennessy, risky
I see babe wey resemble Bob toh risky
If you're hating on me raise your hand make I see
Omo alhaji, Jagaban I'm feeling like YCEE
brother wait, make we go quilox
57 my guy you cant escape the virus
We ball sotey EFCC dey find us
7 caskets of ace no even fit fall us
Shots on shots of tequila, i'm fucked up
Belaire be coming slow like say e dey hold up
Champagne yen da, i waste it on my wrist watch
Not that your fake G-Shock oh
I no know wetin dey happen again
I don dey knock out bottles still dey remain
I no know wetin dey happen again
Shayo till the morning go come
Shayo till the morning go come