Erima jo jo shake your body
Omotena do do whine your booty
You can rest your curvy on me
If you go like to jo ko you can use ma bed
You will feel comfy on it
Other girls dem gbemu dem gbemu
Other girls dem gbemu gbemu
You bad you bad and boogie boogie
Watin you carry for your body
You bad you bad and boogie boogie
Watin you carry for your body
When you coming come alone
Imma give you styles you go gimme tone
Buh if you wanna pariwo oh
As e deh sweet you on a low
I know you like my down below
The only time I'll let you down
Is when I have your back laying on ma bed
The only time I'll let you down
Is when I have your back laying on ma bed
You bad you bad and boogie boogie
Watin you carry for your body
You bad you bad and boogie boogie
Watin you carry for your body
I go give you styles you go gimme tones
But if you wanna pariwo o
You can as well pariwo oo